Worldzik

Burna Boy - Anybody; Lyrics, Paroles, Traduction, Music, (Official Video) | Worldzik

Burna Boy - Anybody

Burna Boy - Anybody

I don charge my energy,
I no get time for no enemy
Tori kpe won le tomi
Nothing wey person never see,
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi
Very soon expecting
Je ka wo gbadi e jemkpe
I dey kaku dey gbese
Jejeli, jeje, jeje
I been dey answer them answer them, yes sir
Now na me them dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
You wan jump bed, you never work
Shey na because me self I never talk?
I look you dey laugh you gan, gan, gan, gi-gi-gan-gan-gan
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
When you no go fit rely no more
Omo, omo life na turn by turn
Whether you like or not,
Oya ginger me, gbeskele go burst
Ibe je gan, gan oh
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
Very soon expecting
Je ka wo gbadi e jemkpe
I dey kaku dey gbese
Jejeli, jeje, jeje
I been dey answer them answer them, yes sir
Now na me them dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
(Gbese)

 

 

 

 

TRADUCTION

 

 

 

 

Je ne charge pas mon énergie,
Je n'ai pas le temps pour pas d'ennemi
Tori kpe a gagné le tomi
Rien que personne ne voit jamais,
Omo rien que personne ne voit jamais
Oublie, je dis fashi
Très bientôt
Je ka wo gbadi e jemkpe
Je dey kaku dey gbese
Jejeli, jeje, jeje
J'ai été dey leur répondre y répondre, oui monsieur
Maintenant, na me les dey répondre oui monsieur
Le respect est réciproque
Même si una sais dire je spécial
Personne ne veut soji
Personne ne porte le corps
Knack suis quelque chose, ah-ah
Knack suis quelque chose
Pour ta fele, fele
Knack suis quelque chose
Tu veux sauter sur le lit, tu ne travailles jamais
Shey na parce que moi je ne parle jamais?
Je te regarde dey rire tu gan, gan, gan, gi-gi-gan-gan-gan
Je saurai dire le temps aller viens
Omo je sais dire le temps aller viens
Quand tu ne vas pas en forme ne compte plus
Omo, vie omo, tour à tour
Bon gré mal gré,
Oya gingembre moi, gbeskele aller éclaté
Ibe je gan, gan oh
Personne ne veut soji
Personne ne porte le corps
Knack suis quelque chose, ah-ah
Knack suis quelque chose
Pour ta fele, fele
Knack suis quelque chose
Très bientôt
Je ka wo gbadi e jemkpe
Je dey kaku dey gbese
Jejeli, jeje, jeje
J'ai été dey leur répondre y répondre, oui monsieur
Maintenant, na me les dey répondre oui monsieur
Le respect est réciproque
Même si una sais dire je spécial
Personne ne veut soji
Personne ne porte le corps
Knack suis quelque chose, ah-ah
Knack suis quelque chose
Pour ta fele, fele
Knack suis quelque chose
(Gbese)

Burna Boy - Anybody (Official Video) | Worldzik

Partager cet article
Repost0
Pour être informé des derniers articles, inscrivez vous :
Commenter cet article